FeaturedGospel MusicGospel VideoLyricsTrending
DOWNLOAD Shine By Tim Godfrey ft Prinx Emmanuel [Lyrics Song]

Download Shine By Tim Godfrey. Foreign Gospel Singer Tim Godfrey, Releases His New Song Title Tim Godfrey, Featuring Prinx Emmanuel. kindly Download And Fee Better.
Also Watch Video Below…
LYRICS
People dey ask me say
Wetin dey make me shine El le le le I just dey tell them say Na baba loke dey make me Shine (16x)Aya Aya
I dey kaka raka No more scatter scatter Everything kaka rakaI dey shine 3x
I dey shine shine shine I just dey tell them say Na baba loke dey make me Shine (21x)Brother Nwachukwu
Listen I shine bright The sun dey do IT Even my future sef They wan blind me And when the people try to wan whine me I no dey fear Jehovah don sign me I don’t beg for bread I got the best baker I’m so high I look down on sky scrapers He prepared the table before me In the presence of my enemy With like 19 waitersMy face dey show
My shoe dey shine Anybody wey no like am Go call Van Dam 2xI say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down Even Nepa no go for cut my light And many people don dey wonder why Why I dey shine shine shine Twinkle twinkle Little star Make you no dey wonder Na Baba Loke dey make me…..My face dey show
My shoe dey shine Anybody wey no like am Go call Van Dam